Anti-migrant protests in South Africa: ‘Most of our pipo don kpai’ – Nigerians wey return from South Africa share dia experiences
Published 2 October 2026 New Informate 9 hours wey don pass Read am in 5 mins Madam Ijeoma Pauline Eze wey dey live for South Africa, Johannesburg CBD na business woman wey dey cook food go sell am for mall. She be one of di 105 Nigerians wey return from South Africa on Friday, 2











